Cifra Club

FEM

Davido

FEM

Ainda não temos a cifra desta música.

Napji killing this one
Baddest
E be like you don dey talk too much
Small talk, you don dey talk who talk

Fem
Baddest
Oboy, you don dey do too much
Small talk, you don dey look who talk

Fem
And di baddest
Person wey dey find the pity
Omo no dey give me itty bitty

Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG, when you see 30BG
You wey dey find the pity
Tell odogwu say we like to party

Just call me, you wan know 30BG
You go know 30BG when you see 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Make una tell am to call me

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Why everybody come dey para, para, para?

Para for me
Why dem come dey para, para, para?
Para for me
Nawa 30BG, we go para, para, para

Dem go para for you
Before the, before the matter get serious
Before the, whole matter gets dangerous
You need to make sure you don't say too much

'Cause if you say too much, I fit to run up on you
You see seh I get fans wey dey para gan
You see seh my own G pass G-Wagon
My nigga, I set trends, no Twitter star

I get men, I no dey gather boys
I dey live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Dem go tell me who dey give them mind, give them mind

Live my life, man dey turn am to shoot on sight
When me say na me dey give them life
Them go tell me who dey give them mind, give them mind
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Make una tell am to call me
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Why dem come dey para, para, para?
Para for me

Why everybody come dey para, para, para?
Para for me
Para, para, para
Para for me

Napji killing this one

Napji matando esse
O mais mau
E ser como você não fala muito
Conversa fiada, você não fala quem fala

Fem
O mais mau
Oboy, você não faz muito
Conversa fiada, você não olha quem fala

Fem
E o mais mau
Pessoa que achamos pena
Omo não dey me dê itty bitty

Apenas me ligue, você quer saber 30BG
Você vai conhecer 30BG, quando vir 30BG
Você wey dey encontra a pena
Diga a odogwu que gostamos de festejar

Apenas me ligue, você quer saber 30BG
Você conhece 30BG quando vê 30BG
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Faça una diga am para me ligar

Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Por que eles vêm dey para, para, para?
Pará pra mim
Por que todo mundo vem dey para, para, para?

Pará pra mim
Por que eles vêm dey para, para, para?
Pará pra mim
Nawa 30BG, vamos para, para, para

Dem go para você
Antes do, antes que o assunto fique sério
Antes disso, todo o assunto fica perigoso
Você precisa ter certeza de não falar muito

Porque se você fala demais, eu posso correr para cima de você
Você vê se eu tenho fãs wey dey para gan
Você vê meu próprio G pass G-Wagon
Meu mano, eu defino tendências, nenhuma estrela do Twitter

Eu pego homens, eu não pego meninos
Eu vivo minha vida, cara, eles voltam para atirar à vista
Quando eu digo na me eles dão vida a eles
Eles vão me dizer quem eles estão pensando, dando-lhes mente

Viva minha vida, cara, eles voltam para atirar à vista
Quando eu digo na me eles dão vida a eles
Eles vão me dizer quem eles estão pensando, dando-lhes mente
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh

Faça una diga am para me ligar
Uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh-uh
Por que eles vêm dey para, para, para?
Pará pra mim

Por que todo mundo vem dey para, para, para?
Pará pra mim
Pará, Pará, Pará
Pará pra mim

Napji matando esse

Outros vídeos desta música
    0 exibições

    Afinação da cifra

    Afinador online

    0 comentários

    Ver todos os comentários

    Entre para o Cifra Club PRO

    Tenha acesso a benefícios exclusivos no App e no Site

    • Chega de anúncios

    • Badges exclusivas

    • Mais recursos no app do Afinador

    • Atendimento Prioritário

    • Aumente seu limite de lista

    • Ajude a produzir mais conteúdo

    Cifra Club Pro

    Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
    Cifra Club Pro
    Aproveite o Cifra Club com benefícios exclusivos e sem anúncios
    Ops (: Contenido disponible sólo en portugués.
    OK